Evidence
Unknown Artist
English Lyrics
Pre-chorus If you are looking for the evidence Of the baby wey baba don bless Look no further, look at me rather Evidence, e full everywhere (′kay) Chorus Evidence full everywhere Testimonies (ah-ha) dey everywhere (oh, no, no) Oh, my God, na you do this one (one) Evidence, e full everywhere Verse My testimony be like lie (mm, no be lie, el-roi) The God that sees me, the way you manifest yourself I cannot explain it, nobody can explain it, oh The kind of thing we see, na only you fit do am (ah) You are consi- (consi-), consistent in your ways (chii!) Wetin you talk (you talk) na wetin you dey do (talk and do) Every day, you dey shock me Give me something to talk about, ay Testimony no go finish for my mouth Pre-chorus (if you are looking for) if you are looking for (uh-huh) The evidence (of the baby) Of the baby wey baba don bless (look no further) Look no further, look at me rather (evidence) Evidence (mm-hm) full everywhere Chorus (evidence) evidence full everywhere (testimonies) testimonies (ah-ha) dey everywhere (oh, my God!) oh, my God, na you do this one (see evidence) evidence full everywhere Verse I have never seen the righteous forsaken In fact, my papa God, e no dey fail me ‘cause my testimonies no dey finish, oh All my worries don finito Plenty evidence dey When you look at my life, you go see, see, see The blessings, e dey on repeat, ′peat, ‘peat I no fit explain all the good, good things I go praise the Lord ’til infinity ′cause my testimonies no dey finish, oh (eh) All my worries don finito Plenty evidence dey (hai-ya-ya-ya!) Pre-chorus If you are looking for (na-na-na-na) the evidence (yeah) Of the baby wey baba don bless (baba, oh) Look no further, look at me rather (just look at me, oh) Evidence (just look at me), e full everywhere (evidence) Chorus Evidence full everywhere (testimonies) Testimonies (hey) dey everywhere (oh, my God!) oh, my God (I′m a testimony of your faithfulness) na you do this one (I’m a testimony of your faithfulness, see evidence) Evidence (yeah) full everywhere (evidence, ay) Evidence (ah-ha) full everywhere (testimonies) Testimonies (testimonies) dey everywhere (oh, my God!) oh, my God, na you do this one (see evidence) Evidence (hey, yeah) full everywhere Outro Evidence full everywhere Testimonies dey everywhere Oh, my God, na you do this one (na you do this one) Evidence full everywhere